odeku

Naija

Etymology

From: Yoruba

Pronunciation

  • ɔ̀dɛ́kù

Play Play

Noun

  • Name wey de dey call stout big bottle.
  • One odeku go high me gan.  — (One bottle of big stout can make me tipsy.)
  • Na two carton of odeku dem say make we bring for di marriage to fit hold.  — (They asked for two cartons of Big stout if we really want the marriage to hold.)

Translations

  • English: The big bottle of stout