Difference between revisions of "odeku"
(→Noun) |
|||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: Yoruba |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Latest revision as of 06:46, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba
Pronunciation
- ɔ̀dɛ́kù
Noun
- Name wey de dey call stout big bottle.
- One odeku go high me gan. — (One bottle of big stout can make me tipsy.)
- Na two carton of odeku dem say make we bring for di marriage to fit hold. — (They asked for two cartons of Big stout if we really want the marriage to hold.)
Translations
- English: The big bottle of stout