off

Revision as of 17:11, 9 February 2021 by 154.66.39.117 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English off

Pronunciation

  • ɔf

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3040
  • Frequency in raw corpus: 269
  • Frequency rank in raw corpus: 1073

Noun

  • Na to make wetin dey on before make e no dey on again.
    • I beg help me off dat ligh.  — (NSC_Legbeti_2021. Switch off the light please.)
    How far, off am.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, put if off.)
  • Na to kill person or someting
    • Dem just off de man collect him money.  — (NSC_Legbeti_2021. They killed the man after robbing him of his money.)
    • Police na im off de armed robber.  — (NSC_Legbeti_2021. Its the police that killed the armed robber.)

Synonyms

Translations

  • English: Turn out, kill