Difference between revisions of "oil"
(→Noun) |
|||
Line 22: | Line 22: | ||
#:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}} | #:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)}} | #:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil''. | * English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil''. |
Revision as of 22:42, 1 December 2021
Naija
Etymology
From: English oil
Pronunciation
- ɔ́ìl
Noun
- Water water ting wey thick wey de dey use cook.
- Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew. — (NSC_Legbeti_2021, I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
- E be like say I still get oil for house . — (NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)
- Na water water ting wey dey for inside ground wey people turn to fuel.
- Delta no go fit depend on oil forever — (bbc__28099, Delta can not depend on fuel forever.)
- Di small kontri dey rich in oil and gas exports. — (bbc__20753, The small country is rich in oil and gas export.)
- Na liquid wey dem dey use rub body.
- Na baby oil dey good for harmattan period. — (NSC_Legbeti_2021, Baby oil is better during harmattan.)
- Use oil and moisturizer for your hair and leg join. — (bbc__97434, Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
- Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
- Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. — (NSC_Legbeti_2021, Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
- Okay na anointing oil e go be for sure. — (NSC_Legbeti_2021, It must be anointing oil.)
Translations
- English: lubricant, cooking oil, anointing oil.