Difference between revisions of "oil"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 25: | Line 25: | ||
# Na liguid wey dem dey use rub body. | # Na liguid wey dem dey use rub body. | ||
#:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)}} | #:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join. |(bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}} | + | #:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}} |
# Na liguid wey be like grease wey dem dey use for anointing. | # Na liguid wey be like grease wey dem dey use for anointing. | ||
− | #:* {{ux|dv|Annointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil not groundnut oil.)}} | + | #:* {{ux|dv|Annointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Okay na annointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021. | + | #:* {{ux|dv|Okay na annointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 15:42, 10 February 2021
Naija
Etymology
From: English oil
Pronunciation
- ɔ́ ìl
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 52
- Frequency rank in NSC treebank: 236
- Frequency in raw corpus: 721
- Frequency rank in raw corpus: 478
Noun
- Na liguid wey be like grease wey dem dey use cook.
- Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew. — (NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
- I get oil e go be for sure. — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
- Na liguid wey nature give people and dem turn to fuel dey sell.
- Delta no go fit depend on oil forever
— (bbc__28099. Delta can not depend on fuel forever.)
- Di small kontri dey rich in oil and gas exports. — (bbc__20753. The small country is rich in oil and gas export.)
- Na liguid wey dem dey use rub body.
- Na baby oil dey good for harmattan period. — (NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)
- Use oil and moisturizer for your hair and leg join. — (bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
- Na liguid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
- Annointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. — (NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
- Okay na annointing oil e go be for sure. — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
Related forms
Translations
- English: lubricant, cooking oil