Difference between revisions of "oil"

Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɔ́ ìl
+
* ɔ́ìl
 
<sm2>Pcm-ng-oil.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-oil.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-oil.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-oil.m.ogg</sm2>
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===

Revision as of 15:16, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English oil

Pronunciation

  • ɔ́ìl


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 52
  • Frequency rank in NSC treebank: 236
  • Frequency in raw corpus: 721
  • Frequency rank in raw corpus: 478

Noun

  1. Na liquid wey be like grease wey dem dey use cook.
    • Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew.  — (NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
    • I get oil e go be for sure.  — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
  2. Na liquid wey nature give people and dem turn to fuel dey sell.
    • Delta no go fit depend on oil forever  — (bbc__28099. Delta can not depend on fuel forever.)
    • Di small kontri dey rich in oil and gas exports.  — (bbc__20753. The small country is rich in oil and gas export.)
  3. Na liquid wey dem dey use rub body.
    • Na baby oil dey good for harmattan period.  — (NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)
    • Use oil and moisturizer for your hair and leg join.  — (bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
  4. Na liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
    • Annointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil.  — (NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
    • Okay na annointing oil e go be for sure.  — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)

Related forms

Translations

  • English: lubricant, cooking oil