Difference between revisions of "oil"

Line 16: Line 16:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na liquid wey be like grease wey dem dey use cook.
+
# Liquid wey be like grease wey dem dey use cook.
 
#:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}}
#:* {{ux|dv|I get  '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021.  It must be anointing oil.)}}
+
#:* {{ux|dv|E be like say I still get  '''oil''' for house .|(NSC_Legbeti_2021.  It must be anointing oil.)}}
# Na liquid wey nature give people and dem turn to [[fuel]] dey sell.
+
# Liquid wey nature give people and dem turn to [[fuel]] dey sell.
 
#:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever|(bbc__28099. Delta can not depend on fuel forever.)}}
 
#:* {{ux|dv|Delta no go fit depend on '''oil''' forever|(bbc__28099. Delta can not depend on fuel forever.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753. The small country is rich in oil and gas export.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich in '''oil''' and gas exports. |(bbc__20753. The small country is rich in oil and gas export.)}}
# Na liquid wey dem dey use rub body.
+
# Liquid wey dem dey use rub body.
 
#:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na baby '''oil''' dey good for harmattan period.|(NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)}}
 
#:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}}
 
#:* {{ux|dv|Use '''oil''' and moisturizer for your hair and leg join.|(bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)}}
# Na liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
+
# Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
#:* {{ux|dv|Annointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}}
+
#:* {{ux|dv|Anointing '''oil''' na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. |(NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)}}
#:* {{ux|dv|Okay na annointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)}}
+
#:* {{ux|dv|Okay na anointing '''oil''' e go be for sure.|(NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)}}
  
 
====Related  forms====
 
====Related  forms====

Revision as of 15:25, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English oil

Pronunciation

  • ɔ́ìl


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 52
  • Frequency rank in NSC treebank: 236
  • Frequency in raw corpus: 721
  • Frequency rank in raw corpus: 478

Noun

  1. Liquid wey be like grease wey dem dey use cook.
    • Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew.  — (NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
    • E be like say I still get oil for house .  — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
  2. Liquid wey nature give people and dem turn to fuel dey sell.
    • Delta no go fit depend on oil forever  — (bbc__28099. Delta can not depend on fuel forever.)
    • Di small kontri dey rich in oil and gas exports.  — (bbc__20753. The small country is rich in oil and gas export.)
  3. Liquid wey dem dey use rub body.
    • Na baby oil dey good for harmattan period.  — (NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)
    • Use oil and moisturizer for your hair and leg join.  — (bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
  4. Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
    • Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil.  — (NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
    • Okay na anointing oil e go be for sure.  — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)

Related forms

Translations

  • English: lubricant, cooking oil