Difference between revisions of "oil"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ɔ́ìl
 
* ɔ́ìl
<sm2>Pcm-ng-oil.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-oil.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-oil.m.ogg</sm2>
+
<sm2>pcm-ng-oil.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Liquid wey be like grease wey dem dey use cook.
+
# Na liquid wey be like grease wey dem dey use cook.
 
#:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na only from supermarket I dey buy de '''oil''' wey I dey take make my stew.|(NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)}}
 
#:* {{ux|dv|E be like say I still get  '''oil''' for house .|(NSC_Legbeti_2021.  It must be anointing oil.)}}
 
#:* {{ux|dv|E be like say I still get  '''oil''' for house .|(NSC_Legbeti_2021.  It must be anointing oil.)}}
Line 24: Line 24:
  
 
====Related  forms====
 
====Related  forms====
* [[groundnut oil]], [[palmoil]], [[crudeoil]],[[coconutoil]]
+
* [[groundnut oil]], [[palmoil]], [[crudeoil]],[[coconutoil]], [[anointing oil]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''lubricant'', ''cooking oil''
+
* English: ''lubricant'', ''cooking oil'', ''anointing oil''

Revision as of 15:14, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English oil

Pronunciation

  • ɔ́ìl

Play Play

Noun

  1. Na liquid wey be like grease wey dem dey use cook.
    • Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew.  — (NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
    • E be like say I still get oil for house .  — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
  2. Liquid wey nature give people and dem turn to fuel dey sell.
    • Delta no go fit depend on oil forever  — (bbc__28099. Delta can not depend on fuel forever.)
    • Di small kontri dey rich in oil and gas exports.  — (bbc__20753. The small country is rich in oil and gas export.)
  3. Liquid wey dem dey use rub body.
    • Na baby oil dey good for harmattan period.  — (NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)
    • Use oil and moisturizer for your hair and leg join.  — (bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
  4. Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
    • Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil.  — (NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
    • Okay na anointing oil e go be for sure.  — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)

Related forms

Translations

  • English: lubricant, cooking oil, anointing oil