oil

Revision as of 12:33, 10 February 2021 by 154.66.43.168 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English oil

Pronunciation

  • ɔ́ ìl


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 52
  • Frequency rank in NSC treebank: 236
  • Frequency in raw corpus: 721
  • Frequency rank in raw corpus: 478

Noun

  • Na liguid wey be like grease.
    • Delta no go fit depend on oil forever  — (bbc__28099. Delta can not depend on oil forever.)
    • Na im make oil common oil eh?  — (NST_cleaned__5955, __no translation__)
    • Di small kontri dey rich on oil and gas exports.  — (bbc__20753, __no translation__)
    • Use oil and moisturiser for your hair and leg join.  — (bbc__97434, __no translation__)
  • Na liguid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
    • Annointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil.  — (NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil not groundnut oil.)
    • Okay na annointing oil e go be.  — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
    • As Port Harcourt na oil city, di expectation na say work go boku but di reality dey different.  — (bbc__72436. Though Port Harcourt )
    • Nigeria na oil rich kontri, but e still dey import refine crude oil becos none of di refineries for di kontri dey refine crude oil.  — (bbc__73894, __no translation__)

Related forms

Translations

  • English: lubricant, cooking oil