oil
Naija
Etymology
From: English oil
Pronunciation
- ɔ́ ìl
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 52
- Frequency rank in NSC treebank: 236
- Frequency in raw corpus: 721
- Frequency rank in raw corpus: 478
Noun
- Na liguid wey be like grease wey dem dey use cook.
- Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew. — (NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
- I get oil e go be for sure. — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
- Na liguid wey nature give people and dem turn to fuel dey sell.
- Delta no go fit depend on oil forever
— (bbc__28099. Delta can not depend on fuel forever.)
- Di small kontri dey rich in oil and gas exports. — (bbc__20753. The small country is rich in oil and gas export.)
- Na liguid wey dem dey use rub body.
- Na baby oil dey good for harmattan period. — (NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)
- Use oil and moisturizer for your hair and leg join. — (bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
- Na liguid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
- Annointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil. — (NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil not groundnut oil.)
- Okay na annointing oil e go be for sure. — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
Related forms
Translations
- English: lubricant, cooking oil