oil

Naija

Etymology

From: English oil

Pronunciation

  • ɔ́ìl

Play Play

Noun

  1. Na liquid wey be like grease wey dem dey use cook.
    • Na only from supermarket I dey buy de oil wey I dey take make my stew.  — (NSC_Legbeti_2021. I buy the oil I cook my stew with from the supermarket.)
    • E be like say I still get oil for house .  — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)
  2. Liquid wey nature give people and dem turn to fuel dey sell.
    • Delta no go fit depend on oil forever  — (bbc__28099. Delta can not depend on fuel forever.)
    • Di small kontri dey rich in oil and gas exports.  — (bbc__20753. The small country is rich in oil and gas export.)
  3. Liquid wey dem dey use rub body.
    • Na baby oil dey good for harmattan period.  — (NSC_Legbeti_2021. Baby oil is better during harmattan.)
    • Use oil and moisturizer for your hair and leg join.  — (bbc__97434. Use oil and moisturizer for both your leg and hair.)
  4. Liquid wey be like grease wey dem dey use for anointing.
    • Anointing oil na im pastors dey pray with, no be groundnut oil.  — (NSC_Legbeti_2021. Pastors pray with anointing oil, not groundnut oil.)
    • Okay na anointing oil e go be for sure.  — (NSC_Legbeti_2021. It must be anointing oil.)

Related forms

Translations

  • English: lubricant, cooking oil, anointing oil