okay

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English okay

Pronunciation

  • ókê

Play Play

Adjective

  • Sey someting dey well.
  • Di canteen people food no dey sweet but e dey okay for my pocket.  — (The food at the canteen is not delicious, but it’s something I can afford.)
  • I don tel my mother-in-law say e dey okay if she wan come visit us dis Christmas.  — (I have approved of a visit from my mother in law for Christmas.)


Synonyms

Translations

  • English: OK, good, alright, sufficient