okay
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English okay
Pronunciation
- ˌókâ
Interjection
- Sey someting dey well.
- Di people food no dey sweet but e dey okay for my pocket. — (The eatery food may not be delicious but it is economical.)
- I don tel my mother-in-law say e dey okay if she wan come visit us dis Christmas. — (I have approved of a visit from my mother in law for Christmas.)
- It'S okay for a man to do dis kind thing abi? — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__145, It's okay for a man to do this kind of a thing, right ?)
- Three K is okay for me. — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__234, Three thousand is okay for me.)
Synonyms
Translations
- English: OK