Difference between revisions of "okpeke"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''na word wey kegite dey use call woman''. ===Pronunciation=== * ɔ̀kpɛ́kɛ̀ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m...")
 
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*
+
*Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man
:* {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv|Who be dis fine '''okpeke''' wey dey inside your motor? |(NSC_2021, Who is this pretty girl sitting inside your car?)}}
:* {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| '''Okpeke''' come here [[jor]].|(NSC_2021, Lady come over here please.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[shinani]], [[chikala]], [[omege]]
+
* [[shenani]], [[chikala]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English: ''girl''
 
English: ''girl''

Revision as of 17:02, 26 November 2021

Naija

Etymology

From: na word wey kegite dey use call woman.

Pronunciation

  • ɔ̀kpɛ́kɛ̀


Noun

  • Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man
  • Who be dis fine okpeke wey dey inside your motor?  — (NSC_2021, Who is this pretty girl sitting inside your car?)
  • Okpeke come here jor.  — (NSC_2021, Lady come over here please.)

Synonyms

Translations

English: girl