okpeke

Revision as of 13:59, 6 December 2021 by Root (talk | contribs) (→‎Etymology)

Naija

Etymology

From: unknown.

Pronunciation

  • ɔ̀kpɛ́kɛ̀


Noun

  • Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
  • Who be dis fine okpeke wey dey inside your motor?  — (NSC_2021, Who is this pretty girl sitting inside your car?)
  • Okpeke come here jor.  — (NSC_2021, Lady come over here please.)

Synonyms

Translations

English: girl