okpeke
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ɔ̀kpɛ́kɛ̀
Noun
- Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
- Who be dis fine okpeke wey dey inside your motor? — (NSC_2021, Who is this pretty girl sitting inside your car?)
- Okpeke come here jor. — (NSC_2021, Lady come over here please.)
Synonyms
Translations
English: girl