old mama

Revision as of 15:36, 6 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English old and mama

Pronunciation

  • òldmàmá

Play

Noun

  • Woman wey don taye for dis life wey be sey e no young again.
  • E no good to dey insult anoder person old mama.  — (NSC_2021, It is wrong to insult someone else's aged mother.)
  • shey you no see say dat old mama fit born your mama?  — (NSC_2021, Can't you see that the old woman is old enough to birth your mother?)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: old woman, elderly woman