old mama
Naija
Alternative form
Etymology
From: English old and mama
Pronunciation
- òldmàmá
Noun
- Woman wey don tay for dis life wey be sey e no young again.
- E no good to dey insult anoder person old mama. — (NSC_2021, It is wrong to insult someone else's aged mother.)
- shey you no see say dat old mama fit born your mama? — (NSC_2021, Can't you see that the old woman is old enough to birth your mother?)
Related forms
Antonym
Translation
- English: old woman, elderly woman