old papa

Naija

Etymology

From: English old and papa

Pronunciation

  • òldpàpá

Play


Noun

  • Man wey don taye for dis life wey be sey e no young again.
  • Di old papa wey dey give us mango don comot.  — (NSC_2021, The old man that gives us mango has gone.)
  • Na me dey sit near dat old papa.  — (NSC_2021, I am the one sitting beside that elderly man.)

Related forms

Antonyms

Translation

  • English: old man, elderly man