old papa
Naija
Etymology
From: English old and papa
Pronunciation
- òldpàpá
Noun
- Man wey don taye for dis life wey be sey e no young again.
- Di old papa wey dey give us mango don comot. — (NSC_2021, The old man that gives us mango has gone.)
- Na me dey sit near dat old papa. — (NSC_2021, I am the one sitting beside that elderly man.)
Related forms
Antonyms
Translation
- English: old man, elderly man