ole

Naija

Etymology

  • From: Yoruba ole wey mean thief

Pronunciation

ólè Play Play

Noun

  • Person wey dey collect wetin no be im own.
  • If de give you money make you do road, you con go use am buy car, if de call you ole no be insult naw. Na ole you be.  — (If you were given money to construct roads and you used the monet to buy a car and they call you a thief, it’s not an insult. A thief is who you are!)


Synonym

Translation

  • English: thief