Difference between revisions of "ole"

 
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey dey collect wetin no be im own.
 
* Person wey dey collect wetin no be im own.
:* {{ux|dv| If de give you money make you do road, you con go use am buy car, if de call you '''ole''' no be insult naw. Na ole  you be.|(NSC_2021, If you were given money to construct roads and you used the monet to buy a car and they call you a thief, it’s not an insult. A thief is who you are!)}}
+
:* {{ux|dv| If de give you money make you do road, you con go use am buy car, if de call you '''ole''' no be insult naw. Na ole  you be.|(If you were given money to construct roads and you used the monet to buy a car and they call you a thief, it’s not an insult. A thief is who you are!)}}
  
  

Latest revision as of 05:32, 4 June 2023

Naija

Etymology

  • From: Yoruba ole wey mean thief

Pronunciation

ólè Play Play

Noun

  • Person wey dey collect wetin no be im own.
  • If de give you money make you do road, you con go use am buy car, if de call you ole no be insult naw. Na ole you be.  — (If you were given money to construct roads and you used the monet to buy a car and they call you a thief, it’s not an insult. A thief is who you are!)


Synonym

Translation

  • English: thief