ole

Revision as of 16:08, 6 September 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

  • From: Yoruba ole

Pronunciation

* olè

Play Play

Noun

  • Person wey steal anoder person property.
  1. Your pile na 'ole  — ( Your father is a thief.)
  2. Dem dey call me ole  — ( They are calling me a thief.)

Synonym

Translation

  • English:thief