ole

Revision as of 22:51, 1 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From: Yoruba ole wey mean thief

Pronunciation

ólè Play Play

Noun

  • Person wey dey collect wetin no be im own.
  • Your pile na 'ole  — (NSC_Tella_2021. Your father is a thief.)
  • Dem dey call me ole  — ( NSC_Tella_2021. They are calling me a thief.)

Synonym

Translation

  • English: thief