Difference between revisions of "olosho"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== Borrowed from English olosho ===Pronunciation=== * òlóʃó <sm2>Pcm-ng-olosho.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-olosho.m.ogg</s...") |
(→Noun) |
||
(13 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From Yoruba ''olosho'', ''oni-'' the owner of and ''osho'' wizard'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* òlóʃó | * òlóʃó | ||
<sm2>Pcm-ng-olosho.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-olosho.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-olosho.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-olosho.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Woman wey dey [[nack]] dey collect money. | |
− | + | :* {{ux|dv|Na '''olosho''' im dey do.|(She is a prostitute.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Why you dey laugh am? '''Olosho''' no be person? |(NSC_2021, Why are you mocking her? Isn't a prostitute a human?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| She sey her mama no want make she dey dat [[area]], sey na '''olosho''' full dere. |(She said her mother doesn't want her to stay in that area, that there are a lot of prostitutes there.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | * | + | * [[ashawo]], [[okpo]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: a prostitute | + | * English: ''a prostitute'' |
Latest revision as of 05:32, 4 June 2023
Naija
Etymology
From Yoruba olosho, oni- the owner of and osho wizard
Pronunciation
- òlóʃó
Noun
- Woman wey dey nack dey collect money.
- Na olosho im dey do. — (She is a prostitute.)
- Why you dey laugh am? Olosho no be person? — (NSC_2021, Why are you mocking her? Isn't a prostitute a human?)
- She sey her mama no want make she dey dat area, sey na olosho full dere. — (She said her mother doesn't want her to stay in that area, that there are a lot of prostitutes there.)
Synonyms
Translations
- English: a prostitute