Difference between revisions of "olosho"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 7: Line 7:
 
* òlóʃó
 
* òlóʃó
 
<sm2>Pcm-ng-olosho.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-olosho.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-olosho.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-olosho.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Woman wey dey [[nack]] dey collect money.
 
* Woman wey dey [[nack]] dey collect money.
:* {{ux|dv|Na '''olosho''' im dey do.|Egbokhare_2020, She is a prostitute.)}}
+
:* {{ux|dv|Na '''olosho''' im dey do.|(She is a prostitute.)}}
 
:* {{ux|dv| Why you dey laugh am? '''Olosho''' no be person? |(NSC_2021, Why are you mocking her? Isn't a prostitute a human?)}}
 
:* {{ux|dv| Why you dey laugh am? '''Olosho''' no be person? |(NSC_2021, Why are you mocking her? Isn't a prostitute a human?)}}
:* {{ux|dv| She sey her mama no want make she dey dat [[area]], sey na '''olosho''' full dere. |(NSC_2021, She said her mother doesn't want her to stay in that area, that there are a lot of prostitutes there.)}}
+
:* {{ux|dv| She sey her mama no want make she dey dat [[area]], sey na '''olosho''' full dere. |(She said her mother doesn't want her to stay in that area, that there are a lot of prostitutes there.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 05:32, 4 June 2023

Naija

Etymology

From Yoruba olosho, oni- the owner of and osho wizard

Pronunciation

  • òlóʃó

Play Play

Noun

  • Woman wey dey nack dey collect money.
  • Na olosho im dey do.  — (She is a prostitute.)
  • Why you dey laugh am? Olosho no be person?  — (NSC_2021, Why are you mocking her? Isn't a prostitute a human?)
  • She sey her mama no want make she dey dat area, sey na olosho full dere.  — (She said her mother doesn't want her to stay in that area, that there are a lot of prostitutes there.)

Synonyms

Translations

  • English: a prostitute