Difference between revisions of "olosho"
(→Noun) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Woman wey dey [[nack]] dey collect money. | * Woman wey dey [[nack]] dey collect money. | ||
− | :* {{ux|dv|Na '''olosho''' im dey do.| | + | :* {{ux|dv|Na '''olosho''' im dey do.|(She is a prostitute.)}} |
:* {{ux|dv| Why you dey laugh am? '''Olosho''' no be person? |(NSC_2021, Why are you mocking her? Isn't a prostitute a human?)}} | :* {{ux|dv| Why you dey laugh am? '''Olosho''' no be person? |(NSC_2021, Why are you mocking her? Isn't a prostitute a human?)}} | ||
− | :* {{ux|dv| She sey her mama no want make she dey dat [[area]], sey na '''olosho''' full dere. |( | + | :* {{ux|dv| She sey her mama no want make she dey dat [[area]], sey na '''olosho''' full dere. |(She said her mother doesn't want her to stay in that area, that there are a lot of prostitutes there.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 05:32, 4 June 2023
Naija
Etymology
From Yoruba olosho, oni- the owner of and osho wizard
Pronunciation
- òlóʃó
Noun
- Woman wey dey nack dey collect money.
- Na olosho im dey do. — (She is a prostitute.)
- Why you dey laugh am? Olosho no be person? — (NSC_2021, Why are you mocking her? Isn't a prostitute a human?)
- She sey her mama no want make she dey dat area, sey na olosho full dere. — (She said her mother doesn't want her to stay in that area, that there are a lot of prostitutes there.)
Synonyms
Translations
- English: a prostitute