olosho
Naija
Etymology
From Yoruba olosho, oni- the owner of and osho wizard
Pronunciation
- òlóʃó
Noun
- Woman wey dey nack dey collect money.
- Na olosho im dey do. — Egbokhare_2020, She is a prostitute.)
- Why you dey laugh am? Olosho no be person? — (NSC_2021, Why are you mocking her? Isn't a prostitute a human?)
- She sey her mama no want make she dey dat area, sey na olosho full dere. — (NSC_2021, She said her mother doesn't want her to stay in that area, that there are a lot of prostitutes there.)
Synonyms
Translations
- English: a prostitute