olosho

Revision as of 05:32, 4 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From Yoruba olosho, oni- the owner of and osho wizard

Pronunciation

  • òlóʃó

Play Play

Noun

  • Woman wey dey nack dey collect money.
  • Na olosho im dey do.  — (She is a prostitute.)
  • Why you dey laugh am? Olosho no be person?  — (NSC_2021, Why are you mocking her? Isn't a prostitute a human?)
  • She sey her mama no want make she dey dat area, sey na olosho full dere.  — (She said her mother doesn't want her to stay in that area, that there are a lot of prostitutes there.)

Synonyms

Translations

  • English: a prostitute