one mouth

Naija

Etymology

From English: one and mouth

Pronunciation

  • wɔ́máʊ̀t


Noun

  • As people dey talk wey be sey de greeput.
  • Na one mouth di husband and wife go take talk di matter give landlord.  — (The couple should be in unison when discussing the matter with the landlord.)
  • Sabi people no use one mouth talk about am.  — (bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)

Synonyms

greeput

Translation

  • English: unison