one thousand five hundred
Naija
Etymology
From: English one, thousand, five, hundred
Pronunciation
- wôn tàʊzànd faȋf hɔ́ndrɛ̀d
Noun
- Big cloth wey men dey wear on top native shirt.
- Na one thousand five I go sew go dat party. — (NSC_2021, I am sewing agbada to the party.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: male apparel