Difference between revisions of "open eye"
(→Naija) |
|||
(4 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''open'' and ''eye''. |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | ópúnaî | ||
<sm2>Pcm-ng-open eye.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-open eye.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-open eye.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-open eye.m.ogg</sm2> | ||
− | ==== | + | ===Verb phrase=== |
− | * | + | * Make person dey show sey e no dey fear anoder person. |
+ | :* {{ux|dv| No go dere go dey quiet. '''open eye''' for am, make e know sey you sef, you dey. |(Don't go there and be quiet. Be bold, let him know that you can handle things.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| You go dey '''open eye''' for oga. Abeg cut liver give us. |(You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''Confident'', ''tough'' |
Latest revision as of 05:36, 4 June 2023
Naija
Etymology
From English: open and eye.
Pronunciation
Verb phrase
- Make person dey show sey e no dey fear anoder person.
- No go dere go dey quiet. open eye for am, make e know sey you sef, you dey. — (Don't go there and be quiet. Be bold, let him know that you can handle things.)
- You go dey open eye for oga. Abeg cut liver give us. — (You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)
Translation
- English: Confident, tough