Difference between revisions of "open eye"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
* Make person dey show sey e no dey fear anoder person. | * Make person dey show sey e no dey fear anoder person. | ||
− | :* {{ux|dv| No go dere go dey quiet. '''open eye''' for am, make e know sey you sef, you dey. |( | + | :* {{ux|dv| No go dere go dey quiet. '''open eye''' for am, make e know sey you sef, you dey. |(Don't go there and be quiet. Be bold, let him know that you can handle things.)}} |
− | :* {{ux|dv| You go dey '''open eye''' for oga. Abeg cut liver give us. |( | + | :* {{ux|dv| You go dey '''open eye''' for oga. Abeg cut liver give us. |(You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''Confident'', ''tough'' | * English: ''Confident'', ''tough'' |
Latest revision as of 05:36, 4 June 2023
Naija
Etymology
From English: open and eye.
Pronunciation
Verb phrase
- Make person dey show sey e no dey fear anoder person.
- No go dere go dey quiet. open eye for am, make e know sey you sef, you dey. — (Don't go there and be quiet. Be bold, let him know that you can handle things.)
- You go dey open eye for oga. Abeg cut liver give us. — (You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)
Translation
- English: Confident, tough