Difference between revisions of "open eye"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
:* {{ux|dv| You go dey '''open eye''' for oga. Abeg cut liver give us. |(NSC_2021, You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)}} | :* {{ux|dv| You go dey '''open eye''' for oga. Abeg cut liver give us. |(NSC_2021, You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)}} | ||
− | + | ====Translation==== | |
* English: ''Confident'', ''tough'' | * English: ''Confident'', ''tough'' |
Revision as of 03:24, 15 August 2021
Naija
Etymology
From: English open and eye.
Pronunciation
Verb phrase
- Make person dey show sey e no dey fear anoder person.
- No go dere go dey quiet. open eye for am, make e know sey you sef, you dey. — (NSC_2021, Don't go there and be quiet. Be bold, let him know that you can handle things.)
- You go dey open eye for oga. Abeg cut liver give us. — (NSC_2021, You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)
Translation
- English: Confident, tough