Difference between revisions of "open eye"

Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''open'' and ''eye''.
+
From English: ''open'' and ''eye''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 10:29, 15 August 2021

Naija

Etymology

From English: open and eye.

Pronunciation

Play Play

Verb phrase

  • Make person dey show sey e no dey fear anoder person.
  • No go dere go dey quiet. open eye for am, make e know sey you sef, you dey.  — (NSC_2021, Don't go there and be quiet. Be bold, let him know that you can handle things.)
  • You go dey open eye for oga. Abeg cut liver give us.  — (NSC_2021, You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)

Translation

  • English: Confident, tough