open eye
Naija
Etymology
From English: open and eye.
Pronunciation
Verb phrase
- Make person dey show sey e no dey fear anoder person.
- No go dere go dey quiet. open eye for am, make e know sey you sef, you dey. — (Don't go there and be quiet. Be bold, let him know that you can handle things.)
- You go dey open eye for oga. Abeg cut liver give us. — (You were acting tough to the boss? Please teach us to be confident.)
Translation
- English: Confident, tough