Difference between revisions of "openeye"

Line 5: Line 5:
 
From: English ''open'' and ''eye''.
 
From: English ''open'' and ''eye''.
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
òpùnaî
 +
 +
 
<sm2>Pcm-ng-open eye.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-open eye.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-open eye.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-open eye.m.ogg</sm2>
 +
 
===Definition===
 
===Definition===
 
Sey person know wetin dey sup.
 
Sey person know wetin dey sup.

Revision as of 10:56, 15 August 2021

Naija

Alternative Form

open eye

Etymology

From: English open and eye.

Pronunciation

òpùnaî


Play Play

Definition

Sey person know wetin dey sup.

Noun

  1. Make person get longatrot
    • Na openeye na im make dat babe leave im boyfriend.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Greed was what made that girl leave her boyfriend.)
    • Which kind politicians full dis country, na deir openeye make dem dey tief like kolo people.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, What sort of politicians are in this country, it's their greed that has made them steal like insane people.)

Synonym

longatrot

Antonym

Translation