Difference between revisions of "openeye"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
Sey person know wetin dey sup. | Sey person know wetin dey sup. | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Make person get [[longatrot]] | |
− | + | :* {{ux|dv| Na '''openeye''' na im make dat babe leave im boyfriend. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Greed was what made that girl leave her boyfriend.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Which kind politicians full dis country, na deir openeye make dem dey tief like kolo people. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, What sort of politicians are in this country, it's their greed that has made them steal like insane people.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[longatrot]] | [[longatrot]] | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
====Translation==== | ====Translation==== |
Revision as of 10:57, 15 August 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English open and eye.
Pronunciation
òpùnaî
Definition
Sey person know wetin dey sup.
Noun
- Make person get longatrot
- Na openeye na im make dat babe leave im boyfriend. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Greed was what made that girl leave her boyfriend.)
- Which kind politicians full dis country, na deir openeye make dem dey tief like kolo people. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, What sort of politicians are in this country, it's their greed that has made them steal like insane people.)