openeye
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English open and eye.
Pronunciation
òpùnaî
Noun
- Make person get longatrot
- Na openeye na im make dat babe leave im boyfriend. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Greed was what made that girl leave her boyfriend.)
- Which kind politicians full dis country, na deir openeye make dem dey tief like kolo people. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, What sort of politicians are in this country, it's their greed that has made them steal like insane people.)