openeye

Revision as of 05:36, 4 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

open eye

Etymology

From: English open and eye.

Pronunciation

òpùnaî


Play Play

Noun

  • Na openeye na im make dat babe leave im boyfriend.  — (Greed was what made that girl leave her boyfriend.)
  • Which kind politicians full dis country, na deir openeye make dem dey tief like kolo people.  —  (What sort of politicians are in this country, it's their greed that has made them steal like insane people.)

Synonym

longatrot

Translation

English: greed