or

Revision as of 16:22, 12 March 2021 by 154.66.47.46 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English or

Pronunciation

  • ər


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 154
  • Frequency rank in NSC treebank: 97
  • Frequency in raw corpus: 7218
  • Frequency rank in raw corpus: 58

Conjunction (coordinating)

  • Na word to take talk about two option wey person fit choose from.
  1. So serious one be sey make government stop all dese deir promises, meh dem try work out someting for us, di origi.., or, or, ehn... ordinary Nigerians so dat make small tings tay dey reach our hands.  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__19, The government should seriously stop all these promises of theirs, they should try to work out something for us uh... the origi-... or, or, uh... ordinary Nigerians so that we can get our hands on basic things.)

Synonyms

Translations

  • English: coordinating two propositions

Punctuation

or: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:5)
    I go comot, go flex, see one or… ,  — (KAD_07_Receptionists_DG__51, I will leave, go to enjoy myself and see one or ...)
    Even sef di person get right to look for or  — (human_rights__193, __no translation__)