or

Revision as of 17:50, 12 March 2021 by 154.66.47.46 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English or

Pronunciation

  • ər


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 154
  • Frequency rank in NSC treebank: 97
  • Frequency in raw corpus: 7218
  • Frequency rank in raw corpus: 58

Conjunction (coordinating)

  • Na word to take talk about two option wey person fit choose from.
  • {{ux|dv|Wait make I carry moto come before we know whether na cinema or club we go go.|(NSC_Legbeti_2021. We will decide where to visit between the cinema and the club when I come with the car.
  • Even person get right ore no get, when person see soldier, he go humble first.  — (NSC_Legbeti_2021. )
  • So serious one be sey make government stop all dese deir promises, meh dem try work out someting for us, di origi.., or, or, ehn... ordinary Nigerians so dat make small tings tay dey reach our hands.  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__19, The government should seriously stop all these promises of theirs, they should try to work out something for us uh... the origi-... or, or, uh... ordinary Nigerians so that we can get our hands on basic things.)

Synonyms

Translations

  • English: used to coordinate two propositions