ordinary leg

Naija

Etymology

From English ordinary and leg

Pronunciation

ɔ́dɪ́nárɪ́lɛ̂g


Play Play

Noun Phrase

  • Sey person no wear shoe.
    • You no get shoe? Why you dey waka wit ordinary leg?  — (Don't you have a shoe? Why are you walking barefoot?)
    • I don tell you make you no dey waka wit ordinary leg for night.  — (I have told you to stop walking barefoot at night.)

Translation

English: barefoot