ordinary leg

Revision as of 06:17, 13 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun Phrase)

Naija

Etymology

From English ordinary and leg

Pronunciation

ɔ́dɪ́nárɪ́lɛ̂g


Play Play

Noun Phrase

  • Sey person no wear shoe.
    • You no get shoe? Why you dey waka wit ordinary leg?  — (NSC_2020, Don't you have a key? Why are you walking barefoot?)
    • I don tell you make you no dey waka wit ordinary leg for night.  — (NSC_2020, I have told you to stop walking barefoot at night.)

Translation

English: barefoot