ordinary leg
Naija
Etymology
From English ordinary and leg
Pronunciation
ɔ́dɪ́nárɪ́lɛ̂g
Noun Phrase
- Sey person no wear shoe
- You no get shoe? Why you dey waka wit ordinary leg — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't you have a key? Why are you walking barefoot?)
- I don tell you make you no dey waka wit ordinary leg for night. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I have told you to stop walking barefoot at night.)
Translation
English: barefoot