ordinary leg

Naija

Etymology

From English ordinary and leg

Pronunciation

Play Play

Noun Phrase

  1. Sey person no wear shoe
    You no get shoe? Why you dey waka wit ordinary leg  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't you have a key? Why are you walking barefoot?)
  2. I don tell you make you no dey waka wit ordinary leg for night.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I have told you to stop walking barefoot at night.)

Translation

English: barefoot