Difference between revisions of "oshofree"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Wetin person no pay get, or wetin person no pay reach wetin e suppose pay.
 
*Wetin person no pay get, or wetin person no pay reach wetin e suppose pay.
:* {{ux|dv|'''oshofree''' dey sweet sometimes  o. |(NSC_Legbeti_2020, Giveaways can be great sometimes.)}}
+
:* {{ux|dv|'''oshofree''' dey sweet sometimes  o. |(Giveaways can be great sometimes.)}}
:* {{ux|dv|Caro, you mean am sey you carry all di fine biros dem wey you bring come do '''oshofree'''  for your friends for my birthday witout sey you keep even one for me wey do di party? . |(NSC_Legbeti_2020. Caro, You mean you actually  gave out all those fine biros you brought  as freebies at my birthday party without reserving any for me the celebrant?)}}
+
:* {{ux|dv|Caro, you mean am sey you carry all di fine biros dem wey you bring come do '''oshofree'''  for your friends for my birthday witout sey you keep even one for me wey do di party? . |(Caro, You mean you actually  gave out all those fine biros you brought  as freebies at my birthday party without reserving any for me the celebrant?)}}
  
 
===Synonym===
 
===Synonym===

Latest revision as of 05:39, 4 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba osho and English Free

Pronunciation

  • òʃòfrí

Play Play

Noun

  • Wetin person no pay get, or wetin person no pay reach wetin e suppose pay.
  • oshofree dey sweet sometimes o.  — (Giveaways can be great sometimes.)
  • Caro, you mean am sey you carry all di fine biros dem wey you bring come do oshofree for your friends for my birthday witout sey you keep even one for me wey do di party? .  — (Caro, You mean you actually gave out all those fine biros you brought as freebies at my birthday party without reserving any for me the celebrant?)

Synonym

Translation

English: freebies