awuf

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • àwûf

Play Play

Noun

  • Wetin person no pay for atall or pay reach di real price before im get am.
  • Awuf dey run belle o.  — (Freebies can be dangerous.)
  • We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?.  — (We all took the shirts we wore the other day home. It's a freebie. Or sir, are we to pay?)
  • Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa.  — (It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)

Synonyms

Translations

  • English: giveaways, freebies

Adjective

  • Make someting dey wey person get wey pass di money wey e pay.
  • Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish.  — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new free WiFi with endless connectivity.)
  • No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party.  — (The governor is known for such freebies at his birthday parties)

synonyms

Translations

  • English: giveaway, bonus