Difference between revisions of "oshofree"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* osho free
+
* [[osho free]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Niger-Delta region''  
+
From: ''Unknown'' and English ''Free''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na wetin person no pay for at all or pay reach real price
+
*Wetin person no pay get, or wetin person no pay reach wetin e suppose pay.
:* {{ux|dv|'''oshofree''' dey sweet sometimes  o. |(NSC_Legbeti_2020. Giveaways can be great sometimes.)}}
+
:* {{ux|dv|'''oshofree''' dey sweet sometimes  o. |(NSC_Legbeti_2020, Giveaways can be great sometimes.)}}
:* {{ux|dv|Caro, you mean am say you carry all de fine biros dem wey you bring come from France do '''oshofree''' gift for your friends for my birthday witout say you keep even one for me wey do de party? . |(NSC_Legbeti_2020. Caro, You mean you actually  gave out all those fine biros you brought from France as freebies at my birthday party without reserving any for me the celebrant?)}}
+
:* {{ux|dv|Caro, you mean am sey you carry all di fine biros dem wey you bring come do '''oshofree''' gift for your friends for my birthday witout sey you keep even one for me wey do di party? . |(NSC_Legbeti_2020. Caro, You mean you actually  gave out all those fine biros you brought as freebies at my birthday party without reserving any for me the celebrant?)}}
:* {{ux|dv|Dis life no balance o, some people just dey get '''oshofree''' blessings everyday while some dey struggle to even enjoy one inside one year. |(NSC_Legbeti_2020. Life is really unfair. While some enjoy blessings in abundance daily without effort, some get blessed only once in a year.)}}
 
 
 
 
===Synonym===
 
===Synonym===
 
* [[awuf]]
 
* [[awuf]]
 
===Translation===
 
===Translation===
 
English: ''freebies''
 
English: ''freebies''

Revision as of 11:48, 15 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown and English Free

Pronunciation

  • òʃòfrí

Play Play

Noun

  • Wetin person no pay get, or wetin person no pay reach wetin e suppose pay.
  • oshofree dey sweet sometimes o.  — (NSC_Legbeti_2020, Giveaways can be great sometimes.)
  • Caro, you mean am sey you carry all di fine biros dem wey you bring come do oshofree gift for your friends for my birthday witout sey you keep even one for me wey do di party? .  — (NSC_Legbeti_2020. Caro, You mean you actually gave out all those fine biros you brought as freebies at my birthday party without reserving any for me the celebrant?)

Synonym

Translation

English: freebies