oshofree

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown and English Free

Pronunciation

  • òʃòfrí

Play Play

Noun

  • Wetin person no pay get, or wetin person no pay reach wetin e suppose pay.
  • oshofree dey sweet sometimes o.  — (NSC_Legbeti_2020, Giveaways can be great sometimes.)
  • Caro, you mean am sey you carry all di fine biros dem wey you bring come do oshofree gift for your friends for my birthday witout sey you keep even one for me wey do di party? .  — (NSC_Legbeti_2020. Caro, You mean you actually gave out all those fine biros you brought as freebies at my birthday party without reserving any for me the celebrant?)

Synonym

Translation

English: freebies